BLACK SHERIF SOJA LYRICS

[VERSE 1]

My mystery box is somewhere very near
i feel it inside me, i’m feeling very weird
something wey i dey chase
for years back in the days
if you told me i would see this flag waving i won’t believe you, no
cause how far could i go? (how far could i go?)
heya!
i’m too close i can feel it
something is vibrating
inside me i’m celebrating
but outside them dey kill me
my own-self dey kill me (my own body, my own body)
[pre-chorus] my own anxiety
my inferiority what what what
ah! dem all dey kill me (dem all dey kill me)
and i don’t feel okay
my heart is beating so fast
so fast
so fast

[CHORUS]

Oh soja soja soja soja
stand and beat your chest
them dey come
them dey come
them dey come
no make them catch you off-guard
don’t let them touch your skin o
oh soja soja soja soja
stand and beat your chest
them dey come
them dey come
them dey come
no make them catch you off-guard
don’t let them touch your skin o

 

[VERSE 2]

Cause you know how e be my shella
streets getting colder
they bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
he no fit stand proper he dey shake o
it’s hard to believe my genna
you for see with your naked eyes i swear my papa
this season is a very dark one (a very dark season)
this season is a very dark one o (a very dark season)

[PRE-CHORUS]

My own anxiety
my inferiority what what dey kill me
dem all dey kill me
dem all dey kill me
and i don’t feel okay
my heart is beating so fast
so fast
so fast

[CHORUS]

Oh soja soja soja soja
stand and beat your chest
them dey come
them dey come
them dey come
no make them catch you off-guard
don’t let them touch your skin o
oh soja soja soja soja
stand and beat your chest
them dey come
them dey come
them dey come
no make them catch you off-guard
don’t let them touch your skin o

[OUTRO]

oh soja soja soja soja
stand and beat your chest
them dey come
them dey come
them dey come
no make them catch you off-guard
don’t let them touch your skin o
oh soja soja soja soja
stand and beat your chest
them dey come
them dey come
them dey come
no make them catch you off-guard
don’t let them touch your skin o
x